I bought 3packs of expression attachments but I don't know what hair style to make.pls as my neighbors make Una help prescribe style for me.I'm light in complexion and have a round face (in case Una no remember my face again as we plenty wey no get room number for d yard) pls make Una answer me o.and nobody shld prescribe style that will make me look like mmanwo ulaga abeg like kidjo prescribe for DAT anon wey belle dey purge.and make anybody no cuss me or else ur phone go lost.