So someone cannot have big bum peacefully in naija again. So how abt us dat dnt even have up to #100,000 in acct yet have massive,round and standing bum? Must every lady go under knife b4 dey have big nyansh? Abeg make una swerve hope.