Thanks for dis ur signing out,allow me rant abeg,four guys abi men added me dis last snm,two they wait for me to chat them up,untop say i dey look for partner abi,d one wey dey chat daily want pussy asap,Oyo lowa,d last one dey form America ninja untop say i don 30years.Oga,if u dey read dis,abroad na place oooo,remove d starch wey dey ur cloth wey make u swell like person wey dem soak inside water,if u aren't dt patient with not seeing my pics,u can kiss my ass bye.Majority of guys participating are not even familiar with d blog self,it seems they do inform non bvs to prey on ladies,just be careful