Abeg make una indulge me oh,this Chioma photos dey sweet me but i g soon tire na....na my way! #Epaandbananarocks! Hope say everybody dey OK?..For some days now my boyfriends were registered in football academy,we don finish the course and I thank God cos the back and forth been wan stress me up but I jump am pass. Hmmmm i dey find blog boo as dem don dump me eeeeeh..Krix via iphone 7 according to inside sources no dey use iphone 7 again that is why you no dey see am near him handle again.....I dey find blog boo when go dey wire me at least 100k everyday....LOL Who go be my blog boo with this condition? Shout out na him i dey throwey give all the bae's and boos in the house oh... Shout out to the famous one..........wey you sef? Shout out to the famous two...wey una na? Shout out to the famous three...stay together like a bunched broom. Shout out to the famous four....una sabi unasefs? Ideato e be like say you don buy motor car becos you no dey gist us about staff bus again oh,abi na tabon you been dey roll out ni? Make i sign out,i dey mark register for the red brigade and the cramp don dey respect e-sef small small..... Sontin dey for anybody wey fit crack who all the groups of famous' dem be...